Police arrest 19 suspects afta latest protest against illegal migrants for South Africa BBC News Pidgin 16:59 Sat, 10 Oct
Trump announce deal for Russian diesel as Zelensky call am 'gift to Putin' BBC News Pidgin 10:32 Sat, 10 Oct
Two icons, one retire wit grace, how im longtime rival fit hang boot? BBC News Pidgin 00:11 Sat, 10 Oct
South-African human rights lawyer Navi Pillay win 2026 Nobel peace prize BBC News Pidgin 15:23 Fri, 09 Oct
Subsidy don return? Wetin govment tok, how Nigerians react and all you suppose know BBC News Pidgin 10:48 Fri, 09 Oct
South Africa pause applications from asylum seekers wey be undocumented migrants afta violent protests BBC News Pidgin 09:47 Fri, 09 Oct
Who be US former Army major wey dem plan to livestream im firing squad execution BBC News Pidgin 08:56 Fri, 09 Oct
Three tins to know about new fees US dey propose for foreign students BBC News Pidgin 20:55 Thu, 08 Oct
'We pay ransom in dollars to free our children' - Parents of kidnapped prospective corps members tell BBC BBC News Pidgin 17:10 Thu, 08 Oct
How three sisters take dia own lives by drowning afta di death of dia mother BBC News Pidgin 15:49 Thu, 08 Oct
How three children from same family kpai as water carry dem away for Abuja BBC News Pidgin 13:07 Thu, 08 Oct
Wetin Kenya authorities dey do to stop di spread of Ebola afta one confirmed death BBC News Pidgin 15:45 Wed, 07 Oct
Kenya Airways confam say passenger die for dia flight from Nairobi to Lagos BBC News Pidgin 11:10 Wed, 07 Oct
'Living wit vaginal agenesis no mean say your life dey ova' - Ghanaian lady dey use her story advocate for odas BBC News Pidgin 09:39 Wed, 07 Oct
Wetin we know about alleged abuse of Ghanaian fashion icon Nana Akua Addo and her trending hospital videos BBC News Pidgin 18:22 Tue, 06 Oct
Over 103 million names for voters register as e remain 100 days to general election - Inec BBC News Pidgin 17:09 Tue, 06 Oct
Fort Hood shooter go dey executed by firing squad for first time for US military since World War Two BBC News Pidgin 15:48 Tue, 06 Oct
Kenya confam first death from Ebola as outbreak spread for di kontri BBC News Pidgin 14:16 Tue, 06 Oct
Nigerian Air Force release full names of crews and passengers wey kpai for di aircraft wey crash for Ondo state BBC News Pidgin 10:22 Tue, 06 Oct
'We dey heal di sick inside bus' - Ghana pastors fit go jail if dem preach inside public motor BBC News Pidgin 13:16 Sun, 04 Oct
'Our children no fit go school and we no fit comot for house' - Resident cry out ova Anambra communities kasala BBC News Pidgin 11:54 Sun, 04 Oct
106 more Nigerians arrive from South Africa afta deadline wey anti-migrant groups give expire BBC News Pidgin 22:27 Fri, 02 Oct
Ethiopia and Eritrea cut diplomatic ties as kasala burst between dem BBC News Pidgin 17:41 Fri, 02 Oct
Family, friends and fans say bye-bye to Olu Jacobs as dem bury ogbonge actor BBC News Pidgin 15:08 Fri, 02 Oct
South Africa issue deadline date to end green ID booklet wey go address illegal immigration BBC News Pidgin 11:55 Fri, 02 Oct
Why authorities arrest Ghana lawmaker Baffour Awuah and detain am overnight? BBC News Pidgin 11:34 Fri, 02 Oct
Wetin we know about di kidnapping of Nigerians for Imo State inside buses wey dey go NYSC camps BBC News Pidgin 18:27 Thu, 01 Oct
How Nigerian politicians celebrate kontri 66th Independence Anniversary BBC News Pidgin 16:15 Thu, 01 Oct
Timeline of di $2.1 million land case wey allegedly involve FCT Minister Nyesom Wike son BBC News Pidgin 14:23 Thu, 01 Oct
'Nigeria don pass through red sea' - Key highlights of Tinubu Independence Day nation address BBC News Pidgin 08:17 Thu, 01 Oct
Popular Zimbabwe businessman Wicknell Chivayo die wit im wife and four odas for helicopter crash BBC News Pidgin 08:17 Thu, 01 Oct